Back
SEE O! BBNaija Housemate, Dorathy Don Reveal Wetin Dey Make Ozo Want Her Always
Aug 4, 2020
Big Brother Naija housemate wey be Dorathy don reveal say fellow housemate wey be Ozo dey always want her for im side because she dey helep am make di right decision.
WOW! LAYCON FEAT. REMINISCE, CHINKO EKUN- FIERCE
Dorathy also talk say Ozo bin get a sisterly bond with her and nah wetin no fit make am do without her.
She bin talk this one on Monday when she dey talk with her female housemate friend wey be Lucy about wetin dey happun between Ozo, Nengi and her.
Di BBNaija housemate talk say Ozo reveal to her say im intention to get back with Nengi and come talk say she no dey bother about im u-turn but im go support and respect im decisions.
Make we no forget say Ozo emerge as di head of house for this week challenge for di 'lockdown' edition on Monday. Ozo also choose fellow housemate, Dorathy as im deputy.
Im don promise Dorathy say im don completely finish with Nengi and no go allow himsef to be played further.
OZO DON TURN DI HEAD OF HOUSE
Ozo snatch di Head of House (HoH) seat from Lucy afta im win di HoH Challenge on Monday August 3 come nominate Dorathy as im deputy.
17Shares
6Comments
1Favorites
4Likes
Say something to impress...
Loading...
Comments
Hot

No content at this moment.

Relevant people
Beta Talk
249465 Followers
News report and Lifestyle in Pidgin
Related