Back
UNIBEN Respond To Rape Of Uwa, Blame Di Victim Wey Die
Jun 1, 2020
One picture dey fly ontop social media and dem say na di publication and respond wey di vice Chancellor of UNIBEN write on top di matter of rape and di gal wey die and she tell students say make dem dey careful of di company wey dem dey keep and company dey keep and di places wey dem dey go.
Make users for social media don para as dem say she too follow dey blame di victim 
SEE Reactions
Like and Share
Read
94Shares
19Comments
5Favorites
30Likes
Say something to impress...
Loading...
Comments
Hot

No content at this moment.

Relevant people
Beta Talk
249469 Followers
News report and Lifestyle in Pidgin
Related