Back
WOW! Actress, Regina Daniels, Ned Nwoko Don Welcome New Boy Pikin (Foto)
Jun 29, 2020
Naija actress wey be Regina Daniels and her Billionaire Husband wey be Ned Nwoko don welcome new boy pikin.
This news dey come two days afta her friends and family them bin throw her a baby shower. Her elder brother @sweezzy1 on Instagram bin share the beta news.
Him bin write: ''Congratulations my diamond 💎, nah boy pikin, iyanu don shele 🌎🙏.
WATCH! SIMI- DUDUKE
''@regina.daniels @regina.daniels, Baba God nah greatest ❤️”
Him brother also share screenshot of him wey dey call Regina Daniels on video from the hospital.
Abeg make una see him post below:
135Shares
13Comments
3Favorites
34Likes
Say something to impress...
Loading...
Comments
Hot

No content at this moment.

Relevant people
Beta Talk
249464 Followers
News report and Lifestyle in Pidgin
Related